Di One God dey give one new way to understand wetin God be and how God real, and wetin God plan and God purpose be for di world and for di Greater Community of life for di universe. E dey give new answers to di deep questions wey dey confuse pipo, questions wey dem don dey ask for thousands of years about God, about where life take start, about creation, about redemption, about di soul and plenty oda tins.
Dis book of Di New Message dey give us one new place to stand, where we fit see small into di heart of God, look back reach where di universe take start, and come understand di great separation from God wey make all life begin to evolve. E dey call us go down through di ancient corridors of our mind, reach di spiritual presence and power wey dey inside us, and e dey give di reason wey each of us take dey for dis world for dis time.
Di One God na di second book of Volume 1 of Di New Message.
Wetin dey inside
- Chapter 1: Comprehending God (dem never translate am)
- Chapter 2: The New God Revelation (dem never translate am)
- Chapter 3: The Origin (dem never translate am)
- Chapter 4: The Separation (dem never translate am)
- Chapter 5: What is Creation? (dem never translate am)
- Chapter 6: The Soul (dem never translate am)
- Chapter 7: What Creates Evil? (dem never translate am)
- Chapter 8: The Redemption (dem never translate am)
- Chapter 9: God, Knowledge and the Angelic Presence (dem never translate am)
- Chapter 10: How God Speaks to the World (dem never translate am)
- Chapter 11: God’s Plan Is to Save Everyone (dem never translate am)
- Chapter 12: The Heart of God (dem never translate am)
New Knowledge Library
Amazon
Other Retailers
- Listen for Spotify, Apple Podcasts, YouTube Music
- Watch for YouTube