Wisdom from Di Greater Community Book One na guide wey get wisdom and mercy, for discovering di teachings of Di New Message about di power of relationship and about di certainty wey dey inside, for everyday life.
Wisdom from Di Greater Community Book One dey tok to dat feeling wey no dey comot — di feeling say sometin important dey wey you suppose do for life. E dey give one Greater Community view on tins from “Marriage” and “Achieving Peace” reach “Provoking Change” and “World Evolution.” Wisdom One dey cut through di confusion and di uncertainty of our time, and e dey make you fit find and follow wetin you don always sabi deep inside.
Wisdom from di Greater Community Book One na di first book of Volume 6 of Di New Message.
Wetin dey inside
- Introduction (dem never translate am)
- Chapter 1: The Greater Religion (dem never translate am)
- Chapter 2: The Greater Community (dem never translate am)
- Chapter 3: Trust (dem never translate am)
- Chapter 4: Health (dem never translate am)
- Chapter 5: Freedom (dem never translate am)
- Chapter 6: Spiritual Truths (dem never translate am)
- Chapter 7: Power and Responsibility (dem never translate am)
- Chapter 8: Love (dem never translate am)
- Chapter 9: Relationships and Sexuality (dem never translate am)
- Chapter 10: Marriage (dem never translate am)
- Chapter 11: Giving I (dem never translate am)
- Chapter 12: Giving II (dem never translate am)
- Chapter 13: Spiritual Community (dem never translate am)
- Chapter 14: Preparing for the Future (dem never translate am)
- Chapter 15: Service in the World (dem never translate am)
- Chapter 16: World Evolution (dem never translate am)
- Chapter 17: Mastery (dem never translate am)
- Chapter 18: Higher Education (dem never translate am)
- Chapter 19: Fulfillment (dem never translate am)
- Chapter 20: Inner Listening (dem never translate am)
- Chapter 21: Enduring Happiness (dem never translate am)
- Chapter 22: Escaping Suffering (dem never translate am)
- Chapter 23: Forgiveness (dem never translate am)
- Chapter 24: Happiness in the World (dem never translate am)
- Chapter 25: Escaping Fear (dem never translate am)
- Chapter 26: Stillness (dem never translate am)
- Chapter 27: Disappointment (dem never translate am)
- Chapter 28: Power for Good (dem never translate am)
- Chapter 29: Faith and Fear (dem never translate am)
- Chapter 30: Perception (dem never translate am)
- Chapter 31: Healing (dem never translate am)
- Chapter 32: Achievement (dem never translate am)
- Chapter 33: Provoking Change (dem never translate am)
- Chapter 34: Religious Education (dem never translate am)
- Chapter 35: Achieving Peace (dem never translate am)
New Knowledge Library
Amazon
Other Retailers
- Listen for Spotify, Apple Podcasts, YouTube Music
- Watch for YouTube