Preparing for di Greater Community book cover

Preparing for di Greater Community na book wey dey prepare us for di reality of Contact wit life wey dey outside dis Earth, and for how humanity dey come out into one “Greater Community” of worlds for di universe. Di Greater Community don dey here — forces from outside dis Earth, from dis part of space, dey inside our world now. Dis one dey call for urgent need to prepare for di reality of engaging wit life for one bigger scale, for mind, for feeling and for spirit — and na dat one dis book dey explain.

For 1997, Marshall Vian Summers receive Preparing for di Greater Community, and na di first text of Di New Message wey show di bigger reality of di Greater Community wey we dey live inside, and wey present one complete preparation for life inside dis new and hard place. E dey show how di interaction between worlds complex, and di important tools wey humanity need to engage wit forces from outside our world and succeed. Di human family dey now comot from di thousands of years wey e spend alone for di universe, and e dey learn how to deal wit oda forms of intelligent life wit wisdom. Dis reality dey open how we dey see ourself and where we stand for di universe, well well.

Preparing for di Greater Community na book for Volume 2 of Di New Message.

Wetin dey inside

  • Introduction (dem never translate am)
  • Chapter 1: What is the Greater Community? (dem never translate am)
  • Chapter 2: The Greater Community Presence in the World (dem never translate am)
  • Chapter 3: Truths Wey You Must Sabi about di Greater Community
  • Chapter 4: Greater Community Intelligence and the Mental Environment (dem never translate am)
  • Chapter 5: Resources, Trade and Competition in the Greater Community (dem never translate am)
  • Chapter 6: The Meaning of Spiritual Development in the Greater Community (dem never translate am)
  • Chapter 7: The Great Challenge Awaiting Humanity (dem never translate am)
  • Chapter 8: Developing a Greater Community Perspective and Understanding (dem never translate am)
  • Chapter 9: Finding Knowledge (dem never translate am)
  • Chapter 10: Gaining Strength and Influence in the Mental Environment (dem never translate am)
  • Chapter 11: Developing Clarity and Discernment (dem never translate am)
  • Chapter 12: Going Beyond the Limits of Human Religion and Belief (dem never translate am)
  • Chapter 13: Human Responses to the Greater Community (dem never translate am)
  • Chapter 14: Developing Certainty, Strength and Wisdom (dem never translate am)
  • Chapter 15: Developing Greater Honesty (dem never translate am)
  • Chapter 16: Relationships, Destiny and Calling (dem never translate am)
  • Chapter 17: Beginning the Preparation (dem never translate am)
  • Chapter 18: Guidelines for Preparing for the Greater Community (dem never translate am)