Wisdom from di Greater Community Book Two book cover

Wisdom from Di Greater Community Book Two dey face di needs of pipo wey dey live inside one world wey dey change, and e dey use dat as di place to find purpose and to settle person own dilemma. E dey tok about di bigger arena of intelligent life wey dem dey call di Greater Community, and e dey give di understanding and di view wey person need to prepare for di shaking wey dey come for environment, for politics and for society, and to understand where we weak as we dey come out into one universe of intelligent life.

Wisdom from Di Greater Community Book Two dey carry tins from “Ambition” and “Solving Problems” reach “Work” and “Greater Community Realities.” E dey open one road for living life wey get meaning inside di world. Di two books of Wisdom from di Greater Community dey work well well together wit di spiritual practice wey Steps to Knowledge dey give every day.

Wisdom from di Greater Community Book Two na di second book of Volume 6 of Di New Message.

Wetin dey inside

  • Chapter 1: Ambition (dem never translate am)
  • Chapter 2: Possessions (dem never translate am)
  • Chapter 3: Pleasure (dem never translate am)
  • Chapter 4: Serving Others (dem never translate am)
  • Chapter 5: Working With the Mind (dem never translate am)
  • Chapter 6: Discernment (dem never translate am)
  • Chapter 7: Discretion (dem never translate am)
  • Chapter 8: Solving Problems (dem never translate am)
  • Chapter 9: Honesty (dem never translate am)
  • Chapter 10: Greater Community Visitations (dem never translate am)
  • Chapter 11: Spiritual Practice (dem never translate am)
  • Chapter 12: Self-Expression and the Mental Environment (dem never translate am)
  • Chapter 13: Religion as Mystery (dem never translate am)
  • Chapter 14: Intelligence (dem never translate am)
  • Chapter 15: Responding to the Greater Community (dem never translate am)
  • Chapter 16: Thresholds (dem never translate am)
  • Chapter 17: Visitors’ Perceptions of Humanity (dem never translate am)
  • Chapter 18: Compassion (dem never translate am)
  • Chapter 19: Courage (dem never translate am)
  • Chapter 20: Learning from Others (dem never translate am)
  • Chapter 21: Devotion and Commitment (dem never translate am)
  • Chapter 22: Money (dem never translate am)
  • Chapter 23: Becoming Wise (dem never translate am)
  • Chapter 24: Work (dem never translate am)
  • Chapter 25: Environments (dem never translate am)
  • Chapter 26: Conflict (dem never translate am)
  • Chapter 27: Self-Doubt (dem never translate am)
  • Chapter 28: Greater Community Realities (dem never translate am)
  • Chapter 29: Inspiration (dem never translate am)
  • Chapter 30: Kindness (dem never translate am)
  • Chapter 31: Concentration (dem never translate am)
  • Chapter 32: Pride (dem never translate am)
  • Chapter 33: Perseverance (dem never translate am)
  • Chapter 34: Walking The Way of Knowledge (dem never translate am)