Secrets of Heaven book cover

From deep inside di place wey nobody sabi, di book Secrets of Heaven dey come, to carry you deep into di mystery and di purpose wey surround di reason wey you take dey for dis world.

Di Angelic assembly dey share wetin pipo don long forget — truths wey once guide di prophets, di poets, di Messengers and di mystics all through di ages. Di ancient memory and di awareness wey dey live inside every person fit wake up again, to show your gifts and your purpose for life. Di Secrets of Heaven get di power to open gifts wey dey deep for di heart of humanity, and to bring new hope come di world.

Secrets of Heaven na di first book of Volume 7 of Di New Message.

DOWNLOAD DI COMPLETE BOOK

Wetin dey inside

  • Introduction (dem never translate am)